Ruger – Champion

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Ruger - The Second Wave EP

Ruger – Champion

Download Champion by Ruger MP3 Audio

Nigerian talented recording artist, Ruger comes through with a brand new classic hit song titled “Champion“. It is right here for free download.

Furthermore, the amazing song, “Champion” is taken from the project called “The Second Wave EP” by the Nigerian afrobeat singer, Ruger. The body of work contains a total number of 4-tracks.

Download Now

“Champion” by “Ruger” is a wonderful song which you should have on your playlist if you are a lover of good music and this particular genre.

Stream and download Ruger Latest Song, Lyrics & Instrumental right here on SureLoaded.

“Champion” was release by your favourite artiste Ruger and we made it available for you.

Listen and share your thought below:

Ruger – Champion

DOWNLOAD MP3 || FAST DOWNLOAD

“Champion” LYRICS:

I reign
I reign
I reign
I reign
Ah ah ah ah…

Kukuruku

Ah ah ah ah…

Everyday me burst dem brain
And anytime wey me climb on the stage
All of dem appreciate
Ah, to all the ones wey lock dem gates
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah…

When me blow e shock dem face
For this game I be the only Ruger
Nobody fi take my place
Lemme make things clear
Me go nowhere me here to stay
So badman all of them got no choice
They must accept my craze
Listen carefully

Told yah, told yah
Told yah, I’ma definitely make it I’ma go far
Oh God, when I dey squart for their house
I dey crash on the sofa
But so far, so far
Jah has been blessing me
Bring out the best in me
This is my destiny

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah…

Who knew, them say de boy wey him mama bin dey fry dundun go blow, just do you
All the guys wey you claim be your gees them go screw you
I remember, say I been dey trek from computer village go Ojodu beggar
See me am a star now, nobody fit stop wetin jah don do oh

Tell me why you vexing
Not yet started I am still testing
Already impressing
Any man wey test me
Teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my ting
I no send any person
Nobody fi dare me, nobody fi dare me

Everyday me burst dem brain
And anytime wey me climb on the stage
All of dem appreciate
Ah, to all the ones wey lock dem gates
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah…
[x2]

Swaps…
Kukuruku

Do you find SureLoaded useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "Ruger – Champion"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Davido – Be There Still
1
Bhadboi OML – 247 ft. Gimba
2
Tekno – Ikebe
3
Joeboy – Taxi Driver
4
Rybeena – 1999
5
Candy Bleakz – My Dear
6
Blaqbonez – W For Wetego ft. Young Jonn & Phyno
7
Young Jonn – Only Fans
8
Phyno – Can’t Look Back
9
Geh Geh ft. Berri-Tiga – Opueh
10