Fido – Awolowo LYRICS

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Fido - Awolowo

Fido – Awolowo LYRICS

Fido – Awolowo Lyrics.

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS:

I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find myself talking with da most high
Some, some think say me I don dey mad

Download Now

He still dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side
As I dey let them know
Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool
Yaaaah

Awolo
Awolowo
An fa gbo lo lowo lowo
Aye n lo
Bebe n lo
Wan ba mi soh moti ko ti ikun si wan
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe ati egbo na the only thing I know
Aye n lo
Be be n lo
Wan ba mi soh mo koti ikun si wan

Thank you jah for giving us rain
Abundant blessings me yay jah fi rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one, two take of my pain pains away
Oh away yeah-yeah
Emi o ma le mugbo to olu ba we
Rara o I go roll my spliff my way
My way no be your way
Yeah-yeah

Awolo
Awolowo
An fa gbo lo lowo lowo
Aye n lo
Bebe n lo
Wan ba mi soh moti ko ti ikun si wan
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe ati egbo na the only thing I know
Aye n lo
Be be n lo
Wan ba mi soh mo koti ikun si wan
Aye n lo
Bebe n lo
Wan ba mi soh moti ko ti ikun si wan
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe ati egbo na the only thing I know
Aye n lo
Be be n lo
Wan ba mi soh mo koti ikun si wan

Do you find SureLoaded useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "Fido – Awolowo LYRICS"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Davido – Be There Still
1
Bhadboi OML – 247 ft. Gimba
2
Tekno – Ikebe
3
Joeboy – Taxi Driver
4
Rybeena – 1999
5
Candy Bleakz – My Dear
6
Blaqbonez – W For Wetego ft. Young Jonn & Phyno
7
Young Jonn – Only Fans
8
Phyno – Can’t Look Back
9
Geh Geh ft. Berri-Tiga – Opueh
10