DJ Neptune ft. Joeboy – Mumu LYRICS

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

DJ Neptune - Mumu ft. Joeboy

DJ Neptune ft. Joeboy – Mumu LYRICS

DJ Neptune ft. Joeboy – Mumu LYRICS

STREAM/DOWNLOAD MP3

Lyrics:

Greatness!!!
Sig
Signal
Pon deck
DJ Neptune, Hit me

Download Now

Oya romance me
Feed me till I belle full
Mo ni ko fa mo mi
I’m your man and I’m your boo
Order bills on me
Because the pocket heavy too
And I must shine my thirty-two when I see you

Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka

You self know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give o
Come and chop my cake oo
Odo nothing to you
Nobody do reach you
Oya give me small
No dey denge pose ahh eh

Critically, nobody fit do you like me
Babe oya sit down pon it pon it
Whine to the bass make you injure me
Go in go in go in
Na pop we dey pop we go get limit
Babe you can sit down on my face
I go give you time that you gave me

Making me fall again, again
Me I go come again, again
Anytime you call my name, my name
I go answer eh
Body wey get power, ah eh
Na water bam bam eh
Go call your father eh and call your mother eh

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want I go do
Na love I dey love I no be mumu waka
Yeeh, carry your matter for head
Omoge you scatter my brain
Na love I dey love I no be mumu waka

Greatness!!!
DJ Neptune
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck, Joe Joe
Joe, Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds Of Neptune

Do you find SureLoaded useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "DJ Neptune ft. Joeboy – Mumu LYRICS"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Davido – Be There Still
1
Bhadboi OML – 247 ft. Gimba
2
Tekno – Ikebe
3
Joeboy – Taxi Driver
4
Rybeena – 1999
5
Candy Bleakz – My Dear
6
Blaqbonez – W For Wetego ft. Young Jonn & Phyno
7
Young Jonn – Only Fans
8
Phyno – Can’t Look Back
9
Geh Geh ft. Berri-Tiga – Opueh
10