Patoranking – Babylon ft. Victony LYRICS

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Patoranking - World Best Album

Patoranking – Babylon ft. Victony LYRICS

Patoranking, Victony – Babylon LYRICS

STREAM/DOWNLOAD MP3

Lyrics:

Babylon
Babylon o

Download Now

Babylon
Babylon o

Yeah yeah

(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

(Verse 1)
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask

Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

(Verse 2)
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro

Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on

Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Do you find SureLoaded useful?

Click here to give us a five-star rating!

0 comments on "Patoranking – Babylon ft. Victony LYRICS"

No comments yet. Be the first to comment!

Leave a Reply

Davido – Be There Still
1
Bhadboi OML – 247 ft. Gimba
2
Tekno – Ikebe
3
Joeboy – Taxi Driver
4
Rybeena – 1999
5
Candy Bleakz – My Dear
6
Blaqbonez – W For Wetego ft. Young Jonn & Phyno
7
Young Jonn – Only Fans
8
Phyno – Can’t Look Back
9
Geh Geh ft. Berri-Tiga – Opueh
10